- noun: Na traditional cloth wey family members and supporters dey wear for special events like wedding and burial. Dem dey use am show unity and support for di persin wey dey host di event.
- We go wear ashoebi for Adeola wedding tomorrow.
- Emeka mama dey sell ashoebi for ha birthday party.
- Wich color be di ashoebi for grandpapa burial?
Etymology
Na from Yoruba. Aso na cloth and ebi na family.
Common misspellings | asoebi, aso-ebi |