asoebi

  1. noun: Na traditional cloth wey family members and supporters dey wear for special events like wedding and burial. Dem dey use am show unity and support for di persin wey dey host di event.
    • We go wear asoebi for Adeola wedding tomorrow.
    • Emeka mama dey sell asoebi for ha birthday parti.
    • Wich color be di asoebi for grandpapa burial?

Etymology

Na from Yoruba. Aso na cloth and ebi na family.

Scroll to Top