- determiner: Wetin dem dey use show sey person get something, or sey e dey associate with am, and anoda person or oda people join get di thing, and dem dey associate with am too.
- Na awa car be dat.
- Awa cat get wahala.
- Awa mama no déy house.
| Common misspellings | our |