awaselfPronoun reflexive pronoun: Wetin dem dey use as object of verb take refer to group of people wey be di subject (first person plural) too. We gat prepare awaself for di meeting. If we no believe in awaself, hu go kon believe in us?