awoof

  1. noun: Word wey we dey use talk about sometin wey dey free, or sometin wey dem don komot price from.
    • No be every awoof yu suppose grab.
    • Ha December sales na awoof. Na good time to take buy two.
    • Ehn, awoof go always sweet, but make yu shine yor eye.

Etymology

Na from Hausa. Di Hausa word na a-wufu wey mean worthless or cheaply.

Scroll to Top