aza

  1. noun: Na bank account details.
    • Abeg drop aza make I send yu something.
    • Dem send money go di wrong aza.

Etymology

Na from di Edo word aza wey mean store room/bank.

Scroll to Top