bad belle

  1. noun: Wetin dem dey call person wey dey feel jealous, and di feeling wey dat person dey feel for im mind.
    • Mek dem komot for here with dia bad belle.
    • No mind dem. Dem be bad belle.

Scroll to Top