becosConjunction conjunction: Wetin dem dey use wen dem want state di reason for something. She dey vex becos yu no call am since dat time. I no go office today becos di rain wey fall dis morning heavy gon.