begi-begi noun: Persin wey dey beg, or dey ask for tins everytime. Dat boy na real begi-begi. E dey always ask for moni. Begi-begi go rest abeg! I don already give yu two spoons from my garri.