- noun: Na second-hand clothes wey dem dey sell for open market.
- Nobody go know sey di jeans wey I wear na bend-down-select.
- Na for Onitsha yu go see correct bend-down-select.
Synonyms
- okrika
Etymology
E dey describe di way wey people dey bend down for market to pick cloth from pile wen dem dey shop.