bikoInterjection interjection: Word wey we dey use take beg person to help us. Biko, carry dis bag for me No forget my food, biko. Etymology From Igbo. E mean “abeg”. Synonyms abeg