blokos

  1. noun: Na man private part, specifically im balls.
    • Dem nak am for blokos wen e dey fight.
    • Dis cold weather fit freeze person blokos.

Etymology

Na from di English word bollocks wey mean testicles.

Scroll to Top