bobo

  1. noun: Na small boy or young man.
    • Dat bobo fine well-well.
    • Na di bobo I bin dey wait for be dat.
  2. noun: Na person boyfriend or romantic partner wey be man.
    • Na ha Ghanaian bobo buy car for ha.
    • She break up with ha former bobo becos he no get money.

Synonyms

  • guy man

  1. verb: Na to deceive person, or to lie give dem.
    • All dese influencers just dey bobo us with big grammar.
    • I go bobo my papa mek he send me money for weekend.
  • wash

Scroll to Top