bone

  1. verb: Na to squeeze face becos yu dey vex.
    • Shey na becos yu neva chop wey yu dey bone yor face like dis?
    • Wai yu dey bone like sey I thieve yor phone?

Antonyms

  • shine teeth
Scroll to Top