borrow-pose noun: Na wen persin borrow things to use dem package imsef. He dey wear designer. Nobody go know sey na borrow-pose. No be me get di bag o. Na borrow-pose from my sister. Synonyms borrow-borrow