borrow-poseNoun noun: Na wen person borrow things to use dem package imself. He dey wear designer. Nobody go know sey na borrow-pose. No be me get di bag o. Na borrow-pose from my sister. Synonyms borrow-borrow