- noun: Na young male apprentice or assistant wey dey do different-different work for im oga for business or for house.
- Emma bin dey do boy-boy for im oga business. Now e don learn haw to handle and supply goods.
- As boy-boy, yu gat dey ready to do any kain work for yor oga.