brekete

  1. adjective: Wetin we dey use describe something wey dey plenty or in abundance.
    • Food and drinks dey brekete for di party.
    • People brekete for di music concert.

Synonyms

  • yakpa
  • boku
Scroll to Top