buba noun: Na loose-fitting blouse wey dem dey wear wit skirt, wrapper or trouser. I dey plan sew buba and iro for my birthday party. Di buba wey dem sell for me don tear-tear.