bulala

  1. noun: Na whip or cane.
    • Di teacher use bulala flog di pikin.
    • Papa carry bulala. E want punish Emeka.
    • For olden days, dem dey use bulala take train pikin.
Scroll to Top