burst my brain

  1. idiomatic expression: Wetin person dey use express im feeling sey something déy surprising, shocking or difficult for am to imagine or understand.
    • Di way dat babe take answer all di questions for di interview just burst my brain.
    • Di plot twist for dat movie burst my brain.

Scroll to Top