buy marketIdiom idiom: Na to enter wahala for something becos of wetin yu do. As I jam police car dis morning, I just know sey I don buy market. If yu want buy market, dey do anyhaw with yor papa laptop.