- idiom: Na to dey worry about something, or dey vex for persin.
- E dey carry for mind sey yu no help am dat day.
- Na my matter she dey carry for mind. Na wai she quiet.
- Dem don settle di fight. No need to carry am for mind again.
Synonyms
- keep for mind