- verb: Na to get damage or spoil.
- Di phone don cast.
- Dat food don cast.
- verb: Na to leak matter wey suppose be secret.
- Hu cast di plan?
- Dem don cast di matter.
- verb: Na to fail.
- Di exam cast for me.
- Music still cast for ha.
- verb: Na to dey unpopular or outdated.
- Dat fashion don cast. Nobody dey dress like dat again.
- Six-piece skirt don cast becos all di babes don dey sew corset now.