cha-chaAdjective adjective: Wetin dem dey use describe something wey déy brand new. Na cha-cha motor be dis. Di laptop na cha-cha. E go last long. Synonyms tear rubber Antonyms tokunbo okrika