chaiInterjection interjection: Wetin dem dey use express strong emotion. Chai! I no believe sey e go happen like dis. Chai! Like play like play, we don win di World Cup. Chai! I don tire for all dis wahala.