chaike

  1. verb: Na to show persin sey yu like am romatically.
    • No shy to chaike any babe wey yu like.
    • Any girl wey he chaike dey always fall for am.

Synonyms

  • toast
common misspellingschaik
Scroll to Top