chaikeVerb verb: Na to show person sey yu like am romatically. No shy to chaike any babe wey yu like. Any girl wey he chaike dey always fall for am. Synonyms toast Common misspellingschyke, chaik