- idiom: Na to do sometin, especially wen na wit violence, wey go make situation to escalate.
- If dem no give yu di result wey yu want, yu gat change am for dem.
- E don clear sey we gat change am for dis man.
- If u no mind yorsef, I go change am for yu o.