chinkili

  1. adjective: Wetin dem dey use describe something wey small in size or quantity.
    • Na chinkili money I use buy di dress.
    • No be chinkili money dem dey use japa. Yu gat save.

Antonyms

  • boku

Scroll to Top