- noun: Na too much talk or amebo.
- Dese women no dey tire. Every evening na cho-cho-cho.
- No be cho-cho-cho. Show me wetin yu fit do.
Etymology
Na onomatopoeia wey dem derive from di sound wey person dey make wen dem dey talk, especially with low voice.
Synonyms
- yarn
- amebo