chuk verb: Na to push object wey get sharp end inside something. Abeg no chuk me for eye o! Di robber talk sey im go chuk me knife if I no give am my wallet.