credit noun: Na voucher wey dem dey use top up prepaid mobile device. Abeg, dash me small credit make I fit call my mama. I no get credit. Na wai I neva call yu since.