cut soap for meExpression Idiom idiom: Wetin dem dey use ask person for help or guidance. I want fresh like yu. Abeg cut soap for me. Abeg mek una cut soap for me. No be only una want blow.