dada

  1. noun: Na dreadlocks.
    • She dey rock ha dada well-well.
    • Dada na di hairstyle wey dey reign now.

Synonyms

  • dreads

Etymology

E come from Yoruba word Dada, wey be name dem dey give pikin wey dem born wit dreadlocks.

Scroll to Top