dagbo

  1. adjective: Wetin dem dey use describe something wey no be original.
    • Di guy do dagbo birth certificate to take find work.
    • Na wen I reach supermarket wey I see sey di money wey dat conductor give me na dagbo.

Scroll to Top