dan

  1. preposition: Wetin dem dey use wen dem want state sey one number, value or quantity déy below or above anoda number, value or quantity.
    • We don wait for more dan two hours.
    • I get more dan five cars.

Scroll to Top