danfo

  1. noun: Small bus wey dey carry passengers gó wer dem want go. Na one of di ways wey people dey take transport diaself for Naija. Dem popular becos of di yellow buses wey people dey use for public transport for Lagos.
    • I use danfo gó mall.
    • My papa dey drive danfo.

Etymology

Na from Yoruba we take borrow dis word (dáńfó).

Scroll to Top