- determiner: Wetin dem dey use talk about particular person or thing wey dem notice, or wey dem don talk about before.
- Na dat man chop my food.
- Na dat time better pass to plant yam.
- pronoun: Wetin dem dey use talk about particular person or thing wey dem notice, or wey dem don talk about before.
- Dat na di man wey chop my food.
- Dat na di best time to plant yam.
Etymology
Na English dis word come from. Di English word na that.