- pronoun: Wetin dem dey use identify specific group of people or collection of things.
- Dese na my children.
- Dese na awa latest products.
- determiner: Wetin dem dey use identify specific group of people or collection of things.
- Na una get dese books.
- Dese boys no dey hear word.