dey

Tone: High

  1. verb: Wetin dem dey use wen dem dey describe di state of person or something.
    • E déy here.
    • She déy happy.

Tone: Low

  1. verb: Na auxiliary verb wey dem dey use create tenses.
    • Dem dey play.
    • We bin don dey live for under-bridge for five years until government pursue us komot.

Common misspellingsde, deh, dei
Scroll to Top