dey playExpression expression: Wetin dem dey use sarcastically to tell person sey mek dem déy aware of di reality of things. Yu think sey rent cheap for Lagos? Dey play. Na dis salary yu want take buy house? Dey play o.