dis

  1. pronoun: Wetin dem dey use identify specific person or thing.
    • Dis na my place.
    • Dis na my book.
  2. determiner: Wetin dem dey use identify specific persin or thing.
    • Na me get dis place.
    • Dis book na my own.

Common misspellingsthis
Scroll to Top