doke

  1. verb: Na to nak persin.
    • Emeka don doke persin wife.
    • I catch oga as he dèy doke im secretary for office.

Synonyms

  • nak
  • kpansh

Etymology

Na from di blending of di two Yoruba words , wey mean to nak, and oko, wey mean prick.

Scroll to Top