dose

  1. determiner: Wetin dem dey use talk about specific group of people or collection of things wey dem observe, or wey dem don talk about before.
    • Yu sabi dose people wey déy gate?
    • Abeg, help me carry dose chairs gó outside.

Scroll to Top