- noun: Na foolish person.
- Since I hire dis dundee, I neva make profit.
- Di dundee no know sey e suppose look before he cross road.
Synonyms
- ode
Etymology
Na from di 1972 tour wey Scottish football club Dundee United do for Nigeria wer dem suffer notable defeats.