e be like film

  1. expression: Wetin dem dey use talk sey event or experience déy surreal.
    • Wen dem announce me as winner, e be like film! I no think sey I go win di competition.
    • As di boy put gun for my face, e just be like film. Na wen I reach house na im I sabi sey na rob wey dem rob me.

Scroll to Top