e don beExpression Word expression: Wetin dem dey use point out or stress sey matter don finish kpata-kpata. If yu no pass dis exam, e don be for yu be dat. Anybody wey jakpa, wey no make am, e don be for di persin.