e don tey

  1. expression: Wetin dem dey use talk sey something happen long ago.
    • E don tey since I see yu last. Haw far nau?
    • E don tey since di wahala start, and e neva finish.

Common misspellingse don tay
Scroll to Top