e go be

  1. expression: Wetin wey dey use tell person wey go like see later bye-bye.
    • Guys, I dey gó house o. E go be nau.
    • E go be be dat nau.

Scroll to Top